Jeremaya 4:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English30 Jerusalem pipol, naw wey enemies don distroy and porshu una, wetin una go kom do? Aldo una wear red klot and gold kon paint una eye well, but all doz tins nor mean anytin, bikos di pipol wey una love well-well, don rijet and won kill una. Faic an caibideil |