Jeremaya 39:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 But Babilon sojas porshu dem kon katch Zedekaya near Jeriko. Den dem take am go meet King Nebukadnezzar for Riblah town wey dey Hamat land and na for der Nebukadnezzar for judge am. Faic an caibideil |