Jeremaya 39:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Wen dem attack Jerusalem, Babilon sojas go pozishon demsef for di Middle Gate and Nergal-Sharezer wey kom from Samgar, Sarsechim and anoda Nergal-Sharezer wey bi senior ofisas dey among dem too. Faic an caibideil |