16 Dem put mi for undagroun prison and I tey well-well for der.
Bikos dem buy mi kom from Hibru land and for der, I nor do anytin wey make dem put mi for gutta.”
So dem tie mi with rope kon drop mi small-small for inside Prince Malkijah well wey dey di palis. Di well dry bikos wota nor dey inside.
Dem trow mi inside one pit kon dey drop stone for my head.
But from inside di deep pit, I kon koll Yu wey bi my Oga God.