Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 36:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Afta e read finish, dem look demsef kon dey sopraiz, so dem tell Baruk, “Wi must go tell di king about all dis tins.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 36:16
7 Iomraidhean Croise  

Wen di king hear di laws wey dey di book, e kon tear en klot.


God tell mi, “Make yu go tell di king and en mama sey, make dem komot for di throne, bikos dia fine crown don fall komot for dia head.


Dis na wetin God tok about lie-lie profets: “Dem don break my heart and all my body dey shake. I bi like pesin wey don drink wine well-well, bikos of di wey dem dey trit mi and my holy word.


But even as di king and all en ofisas hear evritin, dem nor still fear or turn from sin kom meet God.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan