Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 36:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den Mikaya tell dem evritin wey e hear Baruk dey read give di pipol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 36:13
6 Iomraidhean Croise  

E still tell di king, “Priest Hilkaya give mi one book.” Den Shafan read di book for di king.


“Yu show sey yu dey sorry for di bad tins wey una do kon respet God wen yu hear how I won use dis place and di pipol wey dey stay here, as strong ezample for pipol wey dem curse.” ’ God sey, ‘Yu tear yor klot kon kry for my present and I don hear yu.


‘God sey: “I go ponish Jerusalem and all di pipol with di curse dem wey dey inside dis book wey dem read gi-am.


Mikaya wey Shafan pikin Gemaraya born, hear wen Baruk dey read wetin God tok.


Wen dia king hear di news, e get up from en throne, remove en fine klot, wear sak kon sidan for ashes.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan