11 Mikaya wey Shafan pikin Gemaraya born, hear wen Baruk dey read wetin God tok.
For eighteen years wen King Josaya dey rule, di kourt seketry Shafan wey bi Azalaya pikin and Meshullam grand-pikin, go God Temple kon sey:
Naw, King Nebukadnezzar for Babilon kon make Gedalaya wey bi Ahikam pikin and Shafan grand-pikin, govnor ova Judah pipol wey dey en land.
Di king sey make Priest Hilkaya orda Ahikam wey bi Shafan pikin; Abdon wey Mikah born; Shafan wey bi di seketry and Asaya wey bi di king savant sey:
So dat day, Ahikam wey bi Shafan pikin, support and help mi, so dat di pipol nor go kill mi.
For dat time, Baruk enter di temple kon stand for di gate wey bi Shafan pikin, Gemaraya di royal seketry room. Di room dey di Uppa Kourt near di New Gate. Den e read from di book, evritin wey I tok, so dat dem go hear am.
Den Mikaya tell dem evritin wey e hear Baruk dey read give di pipol.