5 Den I put cup and basin wey wine full for Rekab pipol front kon tell dem, “Make una take wine drink.”
So, make wi kontinue to chop with joy and drink with happiness for awa heart, bikos God don already asept awa work.
“Make yu go Rekab town go tok to di pipol, den make yu bring dem kom one of di room for di temple kon give dem wine drink.”
But una make di Nazirite drink wine kon sey make di profets nor prish my message.
And wen dem kom back from market, dem nor dey chop unless dem first wosh dia hand. Dem still dey follow many oda tradishons, like to wosh cup, kettol and chair wey dem dey sidan put chop.)
I rite dis leta give una, so dat I go know weda una dey obey wetin I tell una.