Jeremaya 35:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 But Jehonadab shidren-shidren obey wetin e kommand, wen e sey make dem nor drink wine. And until naw, dem neva drink wine. Even doh I dey always tok to una, una nor gri obey mi. Faic an caibideil |