Jeremaya 32:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English36 “ ‘Jeremaya! Yu and di pipol korrect wen una sey war, honga and diziz go make dis town fall and Babilon king go seize am. Naw, make yu listin to wetin I get to tok about dis town: Faic an caibideil |