11 I take di two paper wey wi sign as agriment (dem kontain di kontract and di kondishon)
kon gi-am to Baruk wey Mahseaya pikin Neraya born. I give dem to am for Hanamel, di witness wey sign di agriment and all Jew pipol wey sidan for di kourtyard, present.
So God Spirit karry Simeon enter di temple and wen Jesus papa and mama bring am to do wetin Moses Law tok,
bikos yu know all awa tradishon and di matter wey di Jew pipol dey akuiz mi about. So, Abeg, make yu listin to wetin I won tok.
Dis na how dem dey do tins for God church, so nobody go fit follow mi kworel for wetin I dey tok.