39 And di boundary go kontinue from west go rish Gareb Hill kon turn go Goah.
Den e measure di room wey face inside and na ten and half fit.
“ ‘So I don kom back to Jerusalem town kon show dem mesi. Dem go build my temple and di town again.’ ”
God don promise sey na en go bi di fire wey surround di town like wall kon protet en pipol and E go stay der with all en glory.”