Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 31:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 God promise sey, “As long as di world dey, na so too, Israel go bi my nashon forever.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 31:36
13 Iomraidhean Croise  

Yu know di law wey dey tell di sky wetin to do? Or wetin dey make di laws work for dis eart?


Yor savant shidren-shidren go always dey save. Dia shidren-shidren go always dey save for yor present.”


My God, yor word wey dey forever, stand gidigba for heaven.


E put dem for where dem dey forever and ever. Nobody fit tok against en kommand.


Make di king rule forever; make en kingdom kontinue as long as di sun dey shine. Make blessing dey all di nashons bikos of am, so dat dem go praiz am.


As long as di sun and moon dey di sky, pipol go always dey fear Yu from one generashon go rish anoda.


I go bless Israel pipol wey kom from Judah tribe and na dia shidren-shidren go stay my land. My pipol wey I choose wey serve mi, na dem go stay for der.


I go kom meet and save una. I go distroy all di nashons where I skata una go, but I nor go distroy una. I go must ponish una, but I go do am to korrect una. Mi, wey bi God, don tok.”


“I sey, ‘I won kut dem to pieces. I won make pipol forget dem forever.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan