Jeremaya 31:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English34 “Pipol nor go nid to tish each oda about how to know God, bikos evribody go know mi; both doz wey poor and doz wey get money. I go forgive dia sins and I nor go remember di bad tins wey dem do before. Mi, wey bi God, don tok.” Faic an caibideil |