Jeremaya 31:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 I hear Israel pipol dey tok with pain sey, “Oga God! Wi bi like animal wey dem nor train, but Yu don tish us to dey obey. So make Yu bring us kom back, bikos wi dey ready to kom meet Yu di Oga wey bi awa God. Faic an caibideil |