Jeremaya 29:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English31 “Send message go give all di prisonas for Babilon about Shemaya. Mi wey bi God, go ponish Shemaya and all en shidren-shidren. I nor send am, but e tok to una as if en na profet and e make una bilive di lie wey e tell una. Faic an caibideil |