Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 28:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Den for di priest and all di pipol wey stand for di temple present, I kon tell Hananaya sey:

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 28:5
5 Iomraidhean Croise  

Pedaaya shidren-shidren na: Zerubabel and Shimei. Na Meshullam and Hananaya bi Zerubabel shidren and na Shelomit bi dia sista.


Den, Jeremaya komot from Tofet where God for tok to mi kon go stand for di kourt wey dey di temple front, den tell all di pipol wetin


sey, “Go di temple go tell all di pipol from Judah wey dey kom woship for der, evritin wey I kommand yu. Make sure sey yu nor forget anytin wey I tell yu.


Dat same year, for di fift mont wey bi di fourt year wey Zedekaya bi king, Hananaya wey bi Azzur pikin, wey bi profet for Gibeon town kon tok to mi for di temple. For di priest and di pipol present, e sey,


“Make yu stand for di temple gate kon shaut tok dis message: ‘Judah pipol wey dey pass thru dis gates kom woship God, make una listin! Make una hear wetin God won tok.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan