Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 27:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 But if any nashon gri kon serve Babilon king, I go make dat nashon stay and chop from en own land. Mi, wey bi God, don tok.” ’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 27:11
8 Iomraidhean Croise  

War or honga go kill anybody wey dey di town, but doz wey go kom out kon surenda give Babilon king, nor go die; dem go eskape with dia life.


I tell King Zedekaya for Judah di same tin sey, “Make yu honbol yorsef kon respet Babilon king; serve en and en pipol and yu go dey save.


“Make yu tie leda rope for wood kon put am for yor neck,


But if oda nashon or kingdom nor gri serve or respet King Nebukadnezzar for Babilon, I go ponish dat nashon with war, honga, diziz and I go distroy am.


“God sey, ‘Anybody wey stay for di town go die for war or honga or diziz go kill-am. But di pipol wey go-go surenda give Babilon pipol, nor go die; dem go eskape with dia life.’ ”


God wey get pawa sey, “I go bring Israel pipol kom back from di kountries wey I skata dem go, den all di kountries go know sey I dey holy. Israel pipol go stay for dia own land. Di land wey I give my savant Jakob.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan