Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 27:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Wen Josaya pikin Zedekaya just bi king for Judah, God tell mi

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 27:1
8 Iomraidhean Croise  

Zedekaya na twenty-one years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for eleven years. En mama name na Hamutal and na Jeremaya wey kom form Libnah, born am.


Zedekaya na twenty-one years wen e start to rule and e rule eleven years from Jerusalem.


As Josaya pikin, Jehoiakim just start to rule for Judah, God kon tell Jeremaya


I tell King Zedekaya for Judah di same tin sey, “Make yu honbol yorsef kon respet Babilon king; serve en and en pipol and yu go dey save.


den use am take send message go give Edom, Moab, Ammon, Tyre and Sidon kings thru di pesin wey dey ripresent dem wey dem send kom si King Zedekaya, for Judah.


Dat same year, for di fift mont wey bi di fourt year wey Zedekaya bi king, Hananaya wey bi Azzur pikin, wey bi profet for Gibeon town kon tok to mi for di temple. For di priest and di pipol present, e sey,


God tok to mi for di tent year wey Zedekaya bi king for Judah and dat na di eighteent year wey Nebukadnezzar dey rule Babilon.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan