10 Wen di leaders hear wetin happen, dem rush kom di temple from di royal palis. Dem kon form one kourt for where di New Gate for God temple dey.
But e nor skata di juju place, so di pipol still dey go der go offa sakrifice and burn incense. E build di Uppa Gate for God Temple.
E build di gate for up wey dem take dey go God Temple kon do plenty work for di wall wey dey di hill.
e kon oda sey make dem beat and tie mi with shain, den put mi for one room near Benjamin Gate for di temple.
And wen King Jehoiakim, en sojas and ofisas hear wetin Uriaya tok, e kon try to kill-am, but Uriaya hear kon run go hide for Egypt, bikos e dey fear.
So dat day, Ahikam wey bi Shafan pikin, support and help mi, so dat di pipol nor go kill mi.
So all di pipol and dia leaders kon gri to free dia slave and nor sofa dem again.
I go ponish Judah and Jerusalem leaders, ofisas, priests and all di pipol for di land wey make di kovenant with mi.
For dat time, Baruk enter di temple kon stand for di gate wey bi Shafan pikin, Gemaraya di royal seketry room. Di room dey di Uppa Kourt near di New Gate. Den e read from di book, evritin wey I tok, so dat dem go hear am.
Even doh Elnatan, Delaaya and Gemaraya beg di king sey make e nor burn di book, e nor listin to dem.
Pipol wey dey rule bi like wolf wey tear animal into too. Dem dey kill pipol, so dat dem go get money.
“All di leaders for Israel trust dia pawa and dem dey kill pipol.