Jeremaya 25:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English30 “So, Jeremaya, make yu tell dem evritin wey I tok. Yu must tell dem sey, ‘Like lion wey won attack, na so too God go shaut from heaven! E go shaut for en pipol from en holy place. E go shaut like pesin wey dey mash grape wey dem won take do wine and evribody for di world go hear am.’ Faic an caibideil |