38 But if dem nor obey my kommand kon sey, ‘God message na wahala,’ den yu go tell dem sey,
So Jeremaya, ask di profets, ‘Wish ansa God give una or wetin God tok?’
‘God go trow una far from am; both una and di town wey E give una and una grand-grand papa.’