Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 23:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 So Jeremaya, ask di profets, ‘Wish ansa God give una or wetin God tok?’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 23:37
3 Iomraidhean Croise  

True-true, time dey kom wen pipol wey dey follow am well, go si en salvashon; den en glory go appear for di land again.


So make una nor sey God message na wahala, bikos if anybody tok like dat, den di message go bi wahala to am. Di pipol don shange dia God; di Almighty God wey dey alive, dem don shange en word.


But if dem nor obey my kommand kon sey, ‘God message na wahala,’ den yu go tell dem sey,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan