Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 22:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 E go die as slave for di kountry where dem dey karry am go and e nor go si dis land again.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 22:12
6 Iomraidhean Croise  

Wen King Josaya still dey rule, Fero Neko wey bi Egypt king with en men kon go River Eufrates go support Assyria king for war. King Josaya and en men go fight dem, but wen King Neko si am for Megiddo, e kon kill-am.


Fero Neko make Josaya pikin Eliakim king kon shange en name to Jehoiakim. E take Jehoahaz go Egypt where e for die.


So, dis na wetin God tok about Josaya pikin, King Jehoiakim for Judah: ‘Nobody go mourn wen e die or tell en neighbour, “My friend, di king deat dey vex and pain mi!” Nobody go kry for am sey, “My oga and my king don die!” ’


Yu go like to kom back to dis kountry, but yu nor go ever kom back again.”


Bikos Israel God sey, ‘Just as I pour my vexnashon and fire for Jerusalem pipol, na so too, I go pour my vexnashon for una head, if una go Egypt. Pipol go si una dey fear, dem go hate and use una name as curse. Una nor go ever si dis place again.’


Una go die for una enemies land and di land go swallow una.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan