Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 20:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Bikos if to sey e kill mi before dem born mi, my mama belle for bi my grave and I for dey der forever.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 20:17
5 Iomraidhean Croise  

Why dem nor beri mi like pikin wey die before dem born am? Like pikin wey nor live to si di lite?


If pesin get hundred shidren and e stay for dis life kon old, but if e nor get happiness and dem nor do betta beri for am, den I go sey, “Pikin wey dem just born and e die, betta pass am.”


I kon sey, “Si as I dey vex! Wetin make my mama born mi at-all? Must I kworel and argue with evribody for di land! I neva ever borrow from pesin or borrow pesin money, yet evribody dey curse mi.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan