Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 20:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 I curse di day wey dem born mi! Make dem forget di day wey my mama born mi!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 20:14
4 Iomraidhean Croise  

as e dey travel go di wildaness. E go sidan under one big tree kon sey make God kill-am. E sey, “My Oga God, my eye don si wetin big pass mi, I beg, make Yu kill mi. I nor even betta pass my papa dem.”


As last, Job kon tok and e curse di day wey dem born am.


I kon sey, “Si as I dey vex! Wetin make my mama born mi at-all? Must I kworel and argue with evribody for di land! I neva ever borrow from pesin or borrow pesin money, yet evribody dey curse mi.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan