Jeremaya 20:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 My God wey dey mighty; Yu dey give korrect judgement to pipol and Yu know wetin dey dia heart and mind. So, make I si how Yu won take revensh my enemies, bikos I don put my problem for yor hand. Faic an caibideil |