God tell mi, “Make yu go stand for di gate wey Judah king dey pass komot from di town and enter back and yu go still go stand for all di oda gates wey dey for Jerusalem too.
sey, “Go di temple go tell all di pipol from Judah wey dey kom woship for der, evritin wey I kommand yu. Make sure sey yu nor forget anytin wey I tell yu.