Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 19:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God tell Jeremaya, “Make yu take some leaders and priest go buy pot wey dem take klay make.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 19:1
20 Iomraidhean Croise  

E send Eliakim, Shebna and di priest oga with di sak klot wey dem wear sey make dem go meet Profet Isaya, Amos pikin, sey:


E go skata for groun like pot wey break to pieces and nobody go fit pick or arrange am again.”


God tell mi, “Go buy and wear one short nika wey dem make with linen and make yu nor wosh am.”


Afta, some of di leaders stand kon tell di pipol,


‘Israel God wey dey mighty don orda sey, “Make yu take di two paper kon put dem inside klay pot, so dat dem go dey save.”


Just as gold dey important and get value, na so too Jerusalem shidren dey important before, but naw, pipol dey trit dem like ordinary pot wey dem make with klay.


God sey, “Man pikin, make yu take one stone kon put am for yor front den draw Jerusalem put.


God sey, “Man pikin, use sharp knife take kut yor hair and bear-bear. Put di hair for skale kon divide am into three part.


Make una kill both old and yong pipol; weda na papa, mama or pikin. But make una nor tosh anybody wey get di mark for en head. Make una start from my temple.” So dem kon start with di leaders wey dey der.


God ansa Moses, “Make yu gada seventy men among di eldas for Israel wey yu know sey bi leaders among di pipol, den bring dem kom di Tabanako with yu.


Di priest oga dem and di eldas kon whole meetin with Kaiafas, di High Priest, for en palis.


For early morning, di priest oga dem and di eldas kon dey plan as dem go take kill Jesus.


E waka kon meet us, take Paul belt tie en hand and leg kon sey, “Di Holy Spirit sey, ‘Na so di Jew pipol wey dey Jerusalem go tie di man wey get dis belt kon karry am give Gentile pipol.’ ”


But dis betta tin wey God give us, wi dey karry am for inside awa body wey go die like klay pot wey break and na God give us di pawa.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan