Jeremaya 16:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
9 Listin to wetin mi, Israel God wey dey mighty, dey tok. “Dem nor go hear joy, happiness and marriage nois. Di pipol go dey alive to si all dis tins wen e dey happen.”
For Judah town and Jerusalem street, I go make sure sey nobody dey shaut or happy with joy sey pesin dey marry. Dis na bikos di whole land dey empty and dirty don full der.”
Bikos mi wey bi God go tok anytin wey I like and e go happen, just as I tok am: E nor go waste time again and na wen wiked pipol still dey alive. Yes! I go tok di word and e go happen just as I tok am.’ ”