1 God tell mi,
God first tok to Jeremaya for di thirtint year wen Amon pikin, Josaya dey rule Judah.
God tell mi sey,
I go save yu from wiked pipol and doz wey like trobol.” Mi, wey bi God, don tok.
Jeremaya, make yu nor marry or born shidren for dis land.
God kon tell mi sey,