Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 15:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 My Oga God wey dey mighty, anytime Yu dey tok to mi, I dey listin well-well and na joy and happiness full my heart, bikos I bi yor own.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 15:16
13 Iomraidhean Croise  

So all di pipol go dia house dey happy, dey chop and drink and share wetin dem get with one anoda, bikos dem undastand wetin dem read give dem.


I dey always do wetin E tok; dey follow en words; nor bi my own.


Na yor laws bi my special propaty; na dem my heart wont


I go obey yor laws and I nor go forget yor word.


Yor kommand dey good to mi pass plenty silva and gold.


My God, si as I love yor laws and I dey tink about dem evriday.


Dem betta pass silva and even gold wey fine well-well. Dem sweet pass honey; even di honey wey dey fall from bee house.


Why Yu bi like pesin wey nor know before dem attack am or like sojas wey nor fit save pesin? But my God, Yu still really dey with us! Wi bi yor pipol, abeg, make Yu nor abandon us.”


Man pikin, make yu listin to wetin I go tell yu. Make yu nor sturbon like dem. Naw, open yor mout make yu chop wetin I go give yu.”


Israel pipol suppose tok like dis? God Spirit go get patient with dis kind karata? But if una go gri do wetin dey korrect, my word go konfort una.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan