Jeremaya 15:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 Den I ansa, “My God! Yu know as I dey sofa. Abeg make Yu remember kon help mi. Make Yu revensh doz wey dey tok bad against mi. Nor sorry for dem, so dat dem nor go kill mi. Make Yu remember sey na bikos of Yu, dem dey curse mi. Faic an caibideil |