Jeremaya 15:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 I kon sey, “Si as I dey vex! Wetin make my mama born mi at-all? Must I kworel and argue with evribody for di land! I neva ever borrow from pesin or borrow pesin money, yet evribody dey curse mi.” Faic an caibideil |