Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Even deer dey waka leave di pikin wey e just born for field, bikos e nor si grass chop.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 14:5
5 Iomraidhean Croise  

Naftali go bi like animal wey dey free; di words wey e go tok, go dey good well-well.


God vois dey bend big trees and skata leaf for forest. Evribody for di temple dey sey, “Make glory bi yor own!”


Naw, Nimrim river don dry; all di grass wey near am don dry too and no green grass remain for der again.


All di melu dey kry bikos dem dey hongry and grass nor dey for dem to chop. Even di sheep demsef dey sofa.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan