Jeremaya 10:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 My Oga God, wi know sey pipol nor fit kontrol dia own destini and dem nor get di pawa to know wetin go happen to dem. Faic an caibideil |
Instead, yu dey against God wey get heaven and eart. Yu bring all di tins from di temple, den yu and yor men, plus yor wife and yor girl-friends kon use dem dey drink wine. Yu dey praiz di gods wey dem make with gold, silva, bronze, iron, wood and stone; gods wey nor even fit si, hear or undastand! But yu neva ever praiz God wey dey kontrol yor life and ways!