Jeremaya 10:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 But I still sey, “Dat na bikos awa leaders nor get sense. Dem nor gri go meet God make E tell dem wetin dem go do. So dem kon do tins like fools and all di pipol wey dem dey lead, don skata finish. Faic an caibideil |