3 Den yu go still take seven man and seven woman from evry kind bird wey dey fly for sky, so dat dem go born many shidren leta.
For evry kind bird, yu go take two and for evry kind kattle, doz animal wey dey creep for groun, yu go take two-two, so dat yu go keep dem.
Yu must karry seven man and seven woman for evry klean animal follow body, but for evry animal wey nor dey klean, yu go take only one man and one woman.
Bikos seven days from naw, I go send rain kom di eart for forty days and forty nite kon kill evritin wey get life wey I kreate.”
Two-two from evry klean animal; animals wey nor klean; birds and evritin wey dey creep for groun,
Noah build one altar for Oga God. E kon take some from evry klean animal and bird take offa ofrin for di altar.
Since una dey forbid am, make una nor chop dia meat or tosh dia dead body.