Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jenesis 41:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den e si seven melu wey dirty and tin dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jenesis 41:3
5 Iomraidhean Croise  

Den I still si seven dirty and tin melu dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones. I neva si dat kind dirty and tin melu before.


e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.


Den, di tin melu kon swallow di seven fine and fat melu and Fero kon wake-up.


Bikos I dey fast since, my legs don weak and my body don turn to ordinary skin and bone.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan