I nor dey Jerusalem wen dis tins dey happen, so for di thirty-two years wen Atazazes bi king for Babilon, I kon go ripot gi-am. Afta sometaim, e permit mi
Curse dey dia head! Bikos dem dey bihave like Kain and bikos of long-trot, dem dey do di mistake wey Balaam do. So dem go must die like Korah, wey disobey God.