Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




James 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Human being dey fit kontrol bird, animal wey dey creep for groun and animal wey dey stay for wota.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




James 3:7
4 Iomraidhean Croise  

Bikos dem don tie en hand and leg many times with shain and handcuff, but e dey kut dem trowey. Nobody strong rish to hold am.


Difren-difren animals wey get four legs and di ones wey dey creep for groun and difren birds dey inside di tray.


Di tongue na fire! Na der bad tins full pass for pesin body. E dey spoil di whole body and kause fire for pesin life and dis kind fire dey kom from hell.


But nobody don ever fit kontrol en tongue well. Di tongue na bad tin wey nor dey stay one place, bikos e get poizin wey fit kill pesin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan