Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Isaya 7:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 bikos na Damaskus bi Siria main town and na King Rezin dey rule for der. But na like sixty-five years e go take to skata Israel, and dem go distroy all of dem finish.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Isaya 7:8
12 Iomraidhean Croise  

So for nite, Abram divide en men against di four kings men kon win dem. E porshu dem go rish Hobah wey dey nort for Damaskus.


Den e build soja kamp for dia aria and dem kon dey pay dia tax to am. God make David win for evriwhere.


dem go meet Zerubabel and di leaders kon tell dem, “Make una allow us join una ribuild di temple. Bikos wi dey woship di same God wey una dey woship and wi dey offa sakrifice to am ever since King Esarhaddon for Assyria send us kon stay here.”


Before di pikin go big rish to sey, ‘Papa or Mama,’ all Damaskus propaty and di tins wey dem karry from Samaria, Assyria king go kom karry dem go.”


So God kon make dia enemies attack dem. E make dia enemy vex attack dem.


Israel and Samaria pipol wey get pride and sturbones go know kon sey,


Dis na wetin God tok about Damaskus: “Di pipol for Hamat and Arpad town dey worry and dem nor get rest, bikos dem hear bad news. Dia mind dey trobol dem like river and dem nor fit rest.


Damaskus pipol dey buy una goods kon pay with wine from Helbon


Before-before, wen Efraim pipol dey tok, di oda tribes for Israel dey fear and respet dem. But naw, Efraim pipol dey woship Baal juju and dis tin kon distroy dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan