Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Isaya 66:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make una know sey I go kare for my pipol until dem go born. Yes! I go kare for dem until dem born di pikin.” God don tok.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Isaya 66:9
3 Iomraidhean Croise  

E get anytin wey too hard for God to do? As I tok before, nine monts from naw I go kom back and Sarah go born boy.”


Dis na di message wey e send dem: “Today na trobol day, bikos dem don ponish and disgrace us well-well. Wi bi like woman wey won born, but wi too weak to even push.


Israel get shance to live, but dem too dey foolish to si am; just like pikin wey dem just one born, wey nor gri kom out from en mama belle.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan