Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Isaya 22:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Una leaders run, but dem katch dem without any fight or sey dem shot arrow. Even wen di pipol try to run, dem still katch dem too.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Isaya 22:3
7 Iomraidhean Croise  

Bikos dem dey run from swod, bow and all di bad weapons wey dem take dey fight war, bikos dem nor won die.


God sey, “For dat day, di mind wey kings get, go fail dem! Priests and profets go dey shek with fear.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan