Filippians 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Yes, my good friends, I still dey tell una, make una help dem. Dem try as dem dey prish di gospel with mi, both Klement and my oda ko-workers, wey dia name dey inside Christ Life Book. Faic an caibideil |