Daniel 7:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 “Afta all dis tins, as I dey look, anoda beast wey bi like leopard kon kom out with four feada for en back, di feada bi like bird own. Dis beast get four head and dem kom gi-am pawa to rule. Faic an caibideil |