Daniel 4:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 E shaut kon sey, ‘Make una kut di tree kon distroy en branches; remove en leaf and skata en fruits. Make una drive di animal komot from under am and di birds wey dey en branches! Faic an caibideil |
Dem porshu am komot for where human being dey. En mind kom bi like animal own and e kon dey follow wiked donkeys dey stay. E dey chop grass like sey e bi melu kon dey sleep for bush and e nor get anytin to take kover en body from dew wey dey fall. Na so e bi until e kom bilive sey na God dey rule ova human being and dey give leadership to anybody wey E like.