Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 4:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Di tree leaf fine well-well and fruits wey go beleful evribody, full am. Wild animals dey stay under am and birds dey stay for en branches dem. Evritin wey God kreate, dey chop from am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 4:12
13 Iomraidhean Croise  

E make leaders bi like fools kon make dem waka lost for desert.


“Tree wey dem don kut for groun get hope, bikos e fit still grow again and e nor go die.


wen wota tosh am, e go grow like seed wey dem just plant.


Dem katch di pesin wey make us dey alive, di king wey God choose and wi bin get hope sey e go protet us from awa enemies.


and na on-top di mountin wey high pass for Israel. E go grow kon get branches; bear seed and e go bi very fine cedar. Difren birds go stay der kon build house put for di cedar tree.


En friends go follow am die kon go join doz ones wey don already fall. And all of dem wey dey stay under en shadow, go skata go evriwhere.


E shaut kon sey, ‘Make una kut di tree kon distroy en branches; remove en leaf and skata en fruits. Make una drive di animal komot from under am and di birds wey dey en branches!


Na di seed small pass but wen e grow, na di plant big pass oda plants for di farm and difren-difren birds kon build dia house for en branches.”


“Di day or di time wen dis tins go happen, nobody know am, even angels for heaven nor know and God Pikin sef nor know too. Na only di Papa, for heaven know am.


Afta dem don plant am, e go grow kon big pass all di oda plants and en branches go big and birds go land kon build dia nest for der.”


E bi like mustard seed wey pesin plant for en farm. Di seed grow kon turn to big tree and birds build dia house for di tree.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan