Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So, as dem hear music and all di oda instrument sound, di pipol kon bow woship di gold image wey Nebukadnezzar make.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 3:7
15 Iomraidhean Croise  

Babilon pipol bi like gold cup for my hand a nd di wine for inside dey shark di whole world. Di nashons drink from am and dem kon start to bihave anyhow.


Den King Nebukadnezzar bow face groun kon sey make dem sakrifice and offa ofrin for Daniel.


Yu orda sey, wons wi hear di music dey play, evribody must bow kon woship di gold image


Den di pesin wey dey announce kon shaut sey: “Pipol from all nashon, tribe and language, make una listin to mi!


Wen una hear trumpet sound wen dem dey play di horn, lyre, jita, zita, harp with di oda instrument and di song, evribody must bow kon woship di image wey di king use gold make.


Anybody wey nor gri bow woship di gold image, dem go trow am inside hot fire.”


For dat time, some Babilon pipol kon go ripot di Jew dem give di king.


Before-before, E let difren tribes dey do as dem like,


Wi know sey wi bi God shidren and dis world wey wi dey so, na wiked pipol dey rule am.


Dis dragon na di old snake wey bi di devil or Satan, wey dey deceive di world. Dem trow am kom down from heaven with en angels.


E deceive di pipol for dis eart with di mirakles wey e dey do for di beast front and e tell di pipol sey, make dem make one image for di beast (wey wound before, but still dey alive).


One for di beast head bi like wetin dem wound well-well, but di wound don go. Di whole world dey sopraiz kon dey follow di beast.


Evritin for dis eart go woship am, even doz wey dia name nor dey for God Lamb book wey get life.


Di beast wey yu si, dey before, but e nor dey again and e go soon raiz kom from di pit kon start to distroy. Den doz pipol for eart wey dia name nor dey for di Life Book, go fear di beast.


So dem seize di beast and di fake profets wey dey help am do mirakles to deceive pipol wey kollect di beast mark and woship en image. Den dem trow dem two inside di fire wey sulfur dey and di fire burn dem alive.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan