Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen una hear trumpet sound wen dem dey play di horn, lyre, jita, zita, harp with di oda instrument and di song, evribody must bow kon woship di image wey di king use gold make.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 3:5
5 Iomraidhean Croise  

Na silva and gold human being take make dia juju.


Den King Nebukadnezzar bow face groun kon sey make dem sakrifice and offa ofrin for Daniel.


Yu orda sey, wons wi hear di music dey play, evribody must bow kon woship di gold image


So naw, if una don ready, wons una hear di trumpet, di horn, lyre, jita, harp and all di oda instrument sound, make una bow woship di image. If una nor gri, na wons I go trow una enter di fire. Abi una tink sey any god dey wey go save una?”


So, as dem hear music and all di oda instrument sound, di pipol kon bow woship di gold image wey Nebukadnezzar make.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan